JWB EMPIRE

JWB EMPIRE World of billionare

Black is beautiful
02/03/2022

Black is beautiful

13/05/2021
20/06/2020

Electrical

28/09/2019

Some Nigerians can be very funny.
I saw
these abbreviations and it caught
my
attention.
Look at them .......
*PHCN* - Problem Has Changed
Name
*APC* - Association of Past
Criminals
*NYSC* - Now Your Struggles
Continue
*PDP* - People Deceiving People.
*MTN* - Maintain Total Nonsense
*NEPA* - Never Expect Power
Again
*BUHARI* - Brought Unnecessary
Hardship
Among Reasonable IndividAmong
Reasonable Individuals.
*NAIRA* - Never Allow Igbos Rule
Again
*ABACHA* - After Babangida
Another
Criminal Has Arrived
Don't laugh alone.......Let others
laugh with
you.
NIGERIA IS SECOND TO NONE.
*Na only for Naija e de happen
o.....*
*Na only for Naija* you
go see fish inside
"MEAT PIE"..
*Na only for Naija* we
dey count money after
we withdraw am from
ATM because we no
even trust ATM.
*Na only for Naija*
PHCN dey say:-Win a
brand new GENERATOR
if you pay your NEPA
bill...
*Na only for Naija*
people dey horn for
traffic light make e
quick change from Red
to Green...
*Na only for Naija* Pharmacy dey
sell Coke,
Recharge Card, Chin chin, Puff puff
and beer.
Wetin you no see for
Naija, you no fit see am
anywhere in d world...
*Na only for Naija* you go see
one person
dey use Bold5, X3, Ipad2 and
Nokia N8 all at
once while his mother dey sell
groundnut
for Junction.
*Na only for Naija* you go see
mad man dey
control traffic, people wey get
sense dey
obey.
*Na only for Naija* you go see
native doctor
dey use laptop connected dey use
laptop connected with
MTN modem.
Maybe they are now consulting
the spirits
online..
*Na only for Naija* u go see a
man selling a
book from street to street that
says HOW TO
MAKE MONEY WITHOUT STRESS. I
wonder why
him no read d book.
I salute Nigerians......
Just laugh out DAT stress jhor
My Nigeria Your

24/07/2019

LAUGH WAN KILL ME OOO*
Dem say Boko Haram don poison
beans
after I buy half bag for house.
From the one wey I cook, I give
my
dog,
Bingo, make im first test am.
45mins later, bingo still dey
waka,
dey jolly.
Na im I come chop my own.
After I don chop finish, my
gateman run
come tel me say bingo don die.
Hey! I run enter house, begin
drink
full
gallon of palm oil for my belle,
chop 22 bitter
kola wit 3 long bitter leaf stem,
chop
walnuts with the shell no time to
crack,
swallow moringa with aloe vera
as
treatment combo. Garlic and
onions be like
sweet for my mouth.
I come dey sweat as if na oven
be
my
bedroom. I dey think say my life
don finish. I
come outside.
Na im gate man com they tell me
say the
driver wey kill bingo wan come
beg me!
If na u, wetin u go do the gate
man? ????

Address

Plot 2, Banana Island
Lagos
01

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when JWB EMPIRE posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to JWB EMPIRE:

Share