dlight solar Nigeria

dlight solar Nigeria d.light is a global leader in making transformative products available and affordable to low-income families.
(1)

We provide financing solutions and reliable portfolio of solar energy solutions that enable our customers to realize their aspirations.

14/08/2026

Are you a Firstbank user? This one is for you!
Make your d.light payment directly with your Firstbank App and receive your token instantly.
Fast. Easy. Stress-free.
Try it today and enjoy seamless payments with d.light.

X2000 Pro don bring steady light, while our 32-inch d.light TV don bring the premium enjoyment.Football? E dey. Movies? ...
13/08/2026

X2000 Pro don bring steady light, while our 32-inch d.light TV don bring the premium enjoyment.

Football? E dey.
Movies? E dey.
Blackout wahala? E no dey!

Na this kind combo wey make you say, “Abeg, make NEPA rest.”

📩 DM us today make you get your own!

Light dey ✅Breeze dey ✅Comfort dey DOUBLE! 😎✅X1050 Pro + SF50 na combo wey no dey disappoint!Get this combo today and en...
11/08/2026

Light dey ✅
Breeze dey ✅
Comfort dey DOUBLE! 😎✅

X1050 Pro + SF50 na combo wey no dey disappoint!

Get this combo today and enjoy better light, better breeze, and better comfort for your space.

No dulling! Send us a DM or comment “I want this” make we sort you out sharp-sharp before e finish ooo

"Your inner light is your greatest asset. Keep shining, no matter how dark the challenges around you seem."As you step i...
10/08/2026

"Your inner light is your greatest asset. Keep shining, no matter how dark the challenges around you seem."

As you step into this new week, approach your goals with confidence.
At d.light, we are here to provide the reliable energy you need to stay productive and chase your dreams without interruptions. Have a successful week ahead!

Your power solution is just a click away! 🛒Shop your favourite d.light solar products on Jumia or send us a DM to get th...
08/08/2026

Your power solution is just a click away! 🛒

Shop your favourite d.light solar products on Jumia or send us a DM to get the right solution for your home.

👉 Click the link below to order now!

https://www.jumia.com.ng/dlight-solar-nigeria/

No let darkness stop your pikin from learning. With the d.light D200, your pikin fit read, do homework and shine every n...
07/08/2026

No let darkness stop your pikin from learning.

With the d.light D200, your pikin fit read, do homework and shine every night, no NEPA wahala.

Give your children steady light wey dem fit depend on.

📩 Send us a message or drop a comment for this post, make we show you how to get your own today.

My country people, where una dey? Weekend don land! You never buy your d.light solar system ke? No wait make blackout sp...
06/08/2026

My country people, where una dey?

Weekend don land! You never buy your d.light solar system ke?

No wait make blackout spoil your weekend o.
Send us message sharp sharp, and we go connect you with our correct sales team wey dey your area.

Better solar Dey for you

Carry d.light X1050 Pro go house make you enjoy better life!Enjoy steady light, longer battery runtime, pay small small,...
05/08/2026

Carry d.light X1050 Pro go house make you enjoy better life!

Enjoy steady light, longer battery runtime, pay small small, product wey fit serve you for 8+ years, plus 5 years warranty.

No dull yourself! Make the switch to d.light X1050 Pro today.

Pikin education no suppose stop because light no dey.Give dem bright light wey go help dem read, learn and shine like sh...
04/08/2026

Pikin education no suppose stop because light no dey.

Give dem bright light wey go help dem read, learn and shine like shine shine bobo.

With d.light D100, enjoy up to 12 hours of bright light and pay small small.

Na better light, na better future.

Address

31A, Remi Fani-Kayode Street, Ikeja GRA
Lagos
10001

Opening Hours

Monday 08:00 - 17:00
Tuesday 08:00 - 17:00
Wednesday 08:00 - 17:00
Thursday 08:00 - 17:00
Friday 08:00 - 17:00
Saturday 08:00 - 17:00

Telephone

+2348000354448

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when dlight solar Nigeria posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to dlight solar Nigeria:

Shortcuts

Share