Borisco flexzo

Borisco flexzo Am here 4 you and you 4 me
MoVe iT✅🔥

08/06/2026
05/06/2026

Happy follow-versary to my awesome followers. Thanks for all your support! Flexzo Lezy

😭😭😭💔💔💔💔💔💔 Today is just a bad day 😭. The b£atings wey I chop today be like say dem send my village people come visit me ...
29/05/2026

😭😭😭💔💔💔💔💔💔
Today is just a bad day 😭. The b£atings wey I chop today be like say dem send my village people come visit me personally…

This morning before leaving for work, I saw a message on my girlfriend’s phone:
“I MISS YOU SWEETHEART, WHEN WILL YOU BE COMING AGAIN?” 💔

OMG, I couldn’t handle the shock 😭. That morning, all hell broke loose. We argued seriously and finally broke up. I left the house angry and frustrated.

As I entered the bus going to work, my boss called me and said I was fired 😭.

At that point, I just dey ask myself:
“God, why me? Wetin I do this life?” 😭

As I was still thinking about my miserable situation, one woman mistakenly stepped on my shoe inside the bus.

Omo, I transferred all the frustration from my girlfriend and my job straight to the innocent woman 😭😂

As she stepped on me…

Me: Madam, for your life no let that carton wey you wear for leg touch me again. No be me dash you poverty 🤣

The woman: Are you talking to me?

Me: Yes, na you I dey talk to. You wey your face be like person wey never chop for 6 months 😭. You look like person wey dey survive strictly by the grace of God 😂. You dey find who your family go use cash out today 😭

As I dey yab the woman, the conductor tried to interfere.

Conductor: Make una keep quiet. Una be adults na.

Me: Abeg, who dey sm£ll m0uth for here? You dey brush at all? 😭😂

Then there was one woman sitting in front of me. Her wig dey disturb my peace of mind 😭.OmG, I just pull am comot throway 😭😂

Everybody inside the bus began to look at me like say I don måd. But honestly, how person no go mad after wetin I dey go through? 😭

As the journey continued, the whole bus don turn to “Arguments & Insults International Limited” sponsored by me 😭😂

The conductor then started collecting transport money.

As he reached my side, he said:

Conductor: Oga bring my money fast. I no wan hear stories before you begin shout say mouth dey smell.

Me: Oga shift that gutter wey you call mouth

Adresse

Always Open �
Yaoundé

Notifications

Soyez le premier à savoir et laissez-nous vous envoyer un courriel lorsque Borisco flexzo publie des nouvelles et des promotions. Votre adresse e-mail ne sera pas utilisée à d'autres fins, et vous pouvez vous désabonner à tout moment.

Partager